Which Way Is Forward?

“Who even named you Jesus? Of all the names in The Bible, of all the names wey dey dis world so, na the name wey no fit you at all dem give you.”